Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profileg
Bahd Man Niko

@Official__Niko

JOY GIVERπŸ˜ˆπŸ˜‰. [email protected] / @biggerjoe_

ID:3180977011

linkhttps://Azuri.lnk.to/Boyahnah calendar_today30-04-2015 19:20:18

1,3K Tweets

6,0K Followers

91 Following

Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profile Photo

6 feet deep they claim baddie bitch !! Real definition Koto aye 😩Lagos girls no kill me shaa 🀣

account_circle
Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profile Photo

Some kind wahala go still sup shaa make 1g enter 15k first e be like una don dey wyne street food ☹️

account_circle
Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profile Photo

This my new plug resemble V*M, since I tie the dragon Dey drag am , waiting dey enter my head since morning na β€˜ ALL I KNOW IS THEM CHECK AM DEM NO SEE TOTO’ πŸ₯ΊπŸ˜†

account_circle
Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profile Photo

Many of you always YARN dust on people page , if the artist respond back with the same energy.. the JUDAS go dey claim say he/she na day 1 fan and normally me and you know say you just a devil in human shape! If you insult me 1 , i go insult you x2 ! Na blood dey vain too ❀️🫢🏿

account_circle
Bahd Man Niko(@Official__Niko) 's Twitter Profile Photo

Happy 420 πŸƒ to all my artificial sango olukoso 😁 we shaaa live longer than them in the name of jaaaaah !! 😈🀑

account_circle