Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile
Daily Devotional

@streetchurchh

The gospel according to the street. streetchurch.ng/2024/04/04/off…

ID: 1363898115141599234

linkhttps://linktr.ee/streetchurchh calendar_today22-02-2021 17:07:25

6,6K Tweet

195,195K Followers

59 Following

Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

New music don drop for our playlist so go add them shapallyyyyy! 🚀 Link: open.spotify.com/playlist/6AgEi… No dulling. 🔥 #StreetChurch

New music don drop for our playlist so go add them shapallyyyyy! 🚀

Link: open.spotify.com/playlist/6AgEi…

No dulling. 🔥

#StreetChurch
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

We live in a time wey everybody and anybody fit claim say dem be MOG. But children of God no fit dey confuse bcos we get the Holy Spirit in us and he helps us to identify fake from original. Remember say “A believer is not paranoid. A believer is sensitive to the Holy Spirit.”

We live in a time wey everybody and anybody fit claim say dem be MOG. But children of God no fit dey confuse bcos we get the Holy Spirit in us and he helps us to identify fake from original.

Remember say “A believer is not paranoid. A believer is sensitive to the Holy Spirit.”
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

The confidence strong! We go enjoy the goodness of God for this land, Baba God don sign am. Nothing go stop am, no be even the shege wey you dey see right now go stop you from enjoying the good things wey God don plan for you! We keep pushing my G!

The confidence strong! 

We go enjoy the goodness of God for this land, Baba God don sign am. Nothing go stop am, no be even the shege wey you dey see right now go stop you from enjoying the good things wey God don plan for you! We keep pushing my G!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Because say people for Jesus hometown for Nazareth sabi him earthly family history, dem no rate the saviour of the world, na wa o! Many of us dey do same today, because say dem born us for church, we sabi all the Psalms for head & no story wey dey bible wey we no sabi, we don

Because say people for Jesus hometown for Nazareth sabi him earthly family history, dem no rate the saviour of the world, na wa o! 

Many of us dey do same today, because say dem born us for church, we sabi all the Psalms for head & no story wey dey bible wey we no sabi, we don
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Abeg make una help us ask AEO wetin he put for his stew, chai! 🔥 Live reaction for new AEO music by @chibunnavtb His.Sticker.Girl💜 Shey you don listen to am? Go check am for AEO bio asap! 🥹 #StreetChurch #SCMusicFriday

Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Na only Jesus wey we fit look up to and he no go fail us. Man no get anything to offer other than disappointment. But Jesus no dey fall hand. He’s ever ready to care for you. Forget all others.

Na only Jesus wey we fit look up to and he no go fail us. Man no get anything to offer other than disappointment.

But Jesus no dey fall hand. He’s ever ready to care for you. Forget all others.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

There’s always a reward from God for those people wey dey uphold righteousness. So no allow the people of the world to corrupt you. Oil dey your head therefore your level pass their own. Keep repping the kingdom 💪🏽 Happy Sunday!

There’s always a reward from God for those people wey dey uphold righteousness. So no allow the people of the world to corrupt you.

Oil dey your head therefore your level pass their own.

Keep repping the kingdom 💪🏽

Happy Sunday!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Shey you get anything wey dey disturb your mind and give you sleepless night? Give it to the Lord. No man fit help you but God is ever ready to help us no matter what it’s. Ask the Lord to help you as dey go through this week.

Shey you get anything wey dey disturb your mind and give you sleepless night? Give it to the Lord.

No man fit help you but God is ever ready to help us no matter what it’s.

Ask the Lord to help you as dey go through this week.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

For Love Me Jeje, we dey throway salut for our guys! Quote this tweet and tag your friend, tell them how much them mean to you today! #StreetChurch

For Love Me Jeje, we dey throway salut for our guys!

Quote this tweet and tag your friend, tell them how much them mean to you today! 

#StreetChurch
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Once you give your life to Christ, e suppose show for your lifestyle. Conversion without change is not possible. So as a new creature, you no fit dey waka with some people again, dem no suppose dey find you for gatherings where sin is being promoted. As you dey go today,

Once you give your life to Christ, e suppose show for your lifestyle. Conversion without change is not possible.

So as a new creature, you no fit dey waka with some people again, dem no suppose dey find you for gatherings where sin is being promoted.

As you dey go today,
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Every Karishika wey won kpai you, May God deliver you from them. Weda them they for your family or place of work, their plans no go work. Have a nice weekend!

Every Karishika wey won kpai you, May God deliver you from them. Weda them they for your family or place of work, their plans no go work.

Have a nice weekend!